Ugba Edogori Amorji Nike na small community for Enugu State, South East Nigeria. Di pipo bin settle for di area afta di Nigerian civil war. Some of di old pipo for di community say dem don dey for ...
Life of pesin wey dey live wit sickle cell get many challenges wey different from wetin pipo wey no get am dey face evriday. Twenty-seven year old Hilda Akubia Oluwatobiloba dey live wit sickle cell, ...
Di Nigerian govment don reject di latest report by di World Bank wia dem tok say poverty for di kontri rise from 40 percent in 2019 to 61 percent in 2025. Di report wey di title na 'Nigeria ...